[Lyrics] Full Lyrics to 'CARELESS LOVE', a song by Youngest & Chizzy_de_viber

  



[Lyrics] Full Lyrics to 'CARELESS LOVE', a song by Youngest & Chizzy_de_viber

Full lyrics to 'Careless love', a song by Youngest and Chizzy_de_viber now available for fan pleasure. The song which was dropped 1st January , became an instant hit and you can sing along by viewing the lyrics below;


TRENDING: 🔥

[Music] Youngest ft Chizzy_de_viber - Careless Love (prod. Tinny beats)


Intro :


Careless love 

Stupid love 


Opor 

Omo na careless love

Ijaya 


           Chorus x2

Omo na this kind love man want o

Omo na this kind love man need o

I say na this kind love man want o

Omo na this kind love man need o


     

Careless love 

Stupid love 

I say na careless love 

Omo na stupid love


Verse: 


Ha ha say


Chiamaka kilon waka 


tell those guys dem make dem waka

For your love I go play like kaka 


Shey you no go like if I be your young striker

Biribribambam bile jekonmope omo yen gan da bi omo Ibile 


Who dey check kele see you don get sales boy 


You no need to pay me salary 

No need to think much 


Oya wa jeka soro my girl make we yangidi the kind of waiste wey you carry nah full 


lasgidi fresh skin girl omo ti o lagidi 


Kilon se e no wa malo se agidi 

Your body type Olorun he fit to kill person 


slice person con still confuse person 

Your figure 8 bum bum fit do 6person


Mo dele paro fun e gan I just wan chop something’s 


Chorus:

Omo na this kind love man want o

Omo na this kind love man need o

I say na this kind love man want o

Omo na this kind love man need o


     

Careless love 

Stupid love 

I say na careless love 

Omo na stupid love